Super talented music artist Kenywizy drops a melodious love song titled Go Far.
The track is full of deep lyrics accompanied by a nice instrumental delivered in a rhythmic manner.
Artist: Kenywizy
Title: Go Far
Producer: ........
Genre: Hip-hop
Release Date: 11th Of August, 2021.
Download, listen, and enjoy below :
Lyrics
Go Far
Ye I Yee
Oh Lord Have Mercy Eh
God U Know Better Than
(U Know)
God U Know U Know Than
Kenywizy Yeyeye
V1
See Me As I Dey Struggle
Be Like I No Get Muscle
Money No Dey For My Pocket
Na One Day 4 The Street, Another Day Struggle Continue Yea
Baba,
I Don Stress 4 The Matter
E Be Like Say Am Not Productive Oh Pon The Sweet Song I Dey Play
Hook
But Na Which Kind Life Be Dis Ie,
Abi U No Dey See Me Ee
My Wing Is Weaking
Say Na Which Kind Life Be Dis Ie
E Get As E Dey Do Me Ee
I Wan Count My Blessing Oluwa
On Dis Racing
Chorus
I Dey Pray Make We Go Far
See All The Tears Wey We Don Cry
No Be Here Wey E Wan End Oh
No Be Here Wey E Wan End Oh (2x)
V2
Uuh
Na The Prayer Be Dis
I No Come 2 Dey Form Talk
Cos Many Dey On Top Oh
And Na Dem Wey Dey Form Boss Oh
Oluwa I Pray
Say Make U Runam Oh
Make The Enemies Confirm Oh
Say Na U Wey Dey Comfort Oh
See I No Come Dis Life
To Escort Another
Wey Dey Make Money
Wey Dey Make Money
See I No Come Dis Life
To Sit Down Dey Count Oh
Who Dey Buy Benz And Who No Buy Benz
Hook
But Na Which Kind Life Be Dis Ie,
Abi U No Dey See Me Ee
My Wing Is Weaking
Say Na Which Kind Life Be Dis Ie
E Get As E Dey Do Me Ee
I Wan Count My Blessing Oluwa
On Dis Racing
Chorus
I Dey Pray Make We Go Far
See All The Tears Wey We Don Cry
No Be Here Wey E Wan End Oh
No Be Here Wey E Wan End Oh (2x)
U Know U Know Than
Na The Prayer Be Dis
Na The Prayer Be Dis
Na The Prayer Be Dis
Cos U Know Better Than
Tags
Music